RE: Hive-Naija Weekend Engagement #1 - Compulsory Vaccination In Nigeria

avatar
(Edited)

You are viewing a single comment's thread:

E no fit enter church,e sure me die. Even social distancing,we spoil am for church.

I believe this very one but hmmm e get as e go be this pipu fit bring am come ohh. Many churches for start online preching steady 🙆🤣🤣.

E b like d love of your life dey village ehn?

Wait make I laugh small🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂 my brother leave am ohh me I de first fight for my life u de talk oh Loml🙆🙄🤣 omor my own Loml them never born am ohh.😂🏃

But u be man na,y u dey fear ordinary vaccine?

Ehh I gree I be man but leave am for me na your fear?🤣🤣🤣.

untitled.gif

😂😂🤣



0
0
0.000
2 comments
avatar

Lol, omo I don dey miss messages, tags too much hehehe. I like the turnout of this week's event.

Ehh I gree I be man but leave am for me na your fear?

I don comot hand ooo

0
0
0.000