Wolves Player : A Freewrite

The game don enter already.the three games wey remain go enter.
I see Arteta dey write for first half

Weytin e dey write 🤣🤣🤣One Wolves player really looks like a Wolf 🐺We no go beat Chelsea and Man utd with this kind ball arsenal dey play.. rubbishThat's just it.... Go dey use certain players till they warn out... Saka, whiteOnly him dey hustle for 90mins... Una go play from game 1-32, just six games to go, dey go begin do anyhow.. coach self go contribute with him mumu line up and subLet see sha

The guy they are pushing to join the coaching staff

Aslo carzola

Let see what they will bringThey are at Arsenal but don't know how to.... Nobody is teaching them how toThis one self dey.

But at the same time, a player who can take things up when it is rough, is neededSomeone need to teach him maturity.. He is play club like Madrid he will be more mature than this at this stage.

Now I have waited and seen, thus behold I now conclude that ANCELLOTI STILL REMAINS BETTER THAN PEP GUARDIOLA.

Ofcourse as for which of them have impacted the world of football more, stylistically, it is without doubt, Guardiola!
My hand just dey press m anyhow like bwess 😂😂The game don enter already.the three games wey remain go enterPochettino's reply when asked abt wat he has to say abt jackson.

"May God nor allow us buy watin go kee us'"



0
0
0.000
0 comments