Seeing Things : A Freewrite

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

Well @ I hope oshimen comes to Chelsea sha
  You want osimhen? Better sign wingers
  Which wingers?
  With all the players I get
  No go splash your m buy
  Good wingers and and a good number
  Make Dem sha dy fit next season
  Palmer na wetin
  And they will overcome
  Only if we go sell sterling
  Club Brugge 🔥

  Palmer go play RW
Una still need left and
  Which we get nkunku get palmer u say make we buy
  U no know where dy pain u
  But you dey use bash Rashford that day. I love una double standards.
  Hmm
  Na injury dy cause this talks sha na LW we need
  @ remember?
  If he possible make Dem offload mudrky and sterling
  Nkunku creative stats good enough for number
  E over divert today allow
  Allow ke?
  Kylian Mbappé Lottin
  Oga use nkunku as jare
  Be like you no sabi me, nothing dey slide oo
  Answer that question first
  Young pacy una, una go still complain if them come

  If wishes were horses,Barca fans would break its back
  Ukrainian Neymar*
  Hmm
Them get different qualities sha for different te play sha
Isak sef no sabi win ariel duel as him tall
  You see say you Dey gba



0
0
0.000
0 comments