Loosing The Game : A Freewrite

avatar

Na cos una no fit contend na why una loose the games una no suppose loose and draw the games una no suppose draw.

Naso e be naMake una blend for like 5 years fessGoodafternoon and welcome thou oh Liverpool man, and a senior colleague of mine⁩ .

Well it's your team versus Tottenham right now. Urm well I don't see your team as a threat in the title race.

You will soon know a lively man who is all for Liverpool.

All the best hereThat one no be my issue sef but Burnley with red card? AhhhhhhhhBroo... Thanks for the welcome oooo.

Liverpool are done for the season. What a way to say goodbye to KloppWe no even know how to wlcm am

His no dey come upThe film una dey film for am, I hope say he go enter box officeE no easy. The last drama he had with Salah last weekend was the deal breaker.

Make we dey look forward to next season already. It is Finished 😂



0
0
0.000
0 comments