Deep Fans : A Freewrite


He say na Arsenal fans

U even listen to weytin d guy talk

Everything na bant to una

SMHOyah share those things wey we go use pepper am 👂Una dey always see everything as bant... U no hear wetin the guy talk neSurprise with you.....nah nah nah

Arsenal dey always give u nightmaresBut as Saudi guys na, they will want to go for another expert

Tho, they may not win shi shi for their first season after PepLeave them.. we just start with them.

MAke city win league fessHonest truthReset go happenIf Pep leaves City, the club might just go back to the level of TottenhamFor this era, na Pep be werey, doing a massive jobFor that old era, na Mou be odogwu, he did a great jobTho, the reason I go take that pix with a pinch of salt be say era differsMake dey create another league for pep alone 😂...Sebi he coached a premier league team?.

Ah swr
We no see fuel buy yesterday also...the que over longFilling stations with their anticsI find fuel taya yesterday. Had to go back home.



0
0
0.000
0 comments