AFRI-TUNES WEEK #20/ BABY BY JOEBOY

avatar

▢️ Watch on 3Speak


Hello Afri-tunes community, welcome to week #20 😊. I trust we all doing good, For this week I'd be covering a song by Afro pop, R&B singer Joeboy called "Baby". I do hope you enjoy my cover of this beautiful tune.

LYRICS

What I fit do to get your love
Girl, I don' give you all I got but it's not enough for you
Shey you fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you

Wetin be that
Nothing I can't do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole

Wetin be that
Nothing I can't do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

Baby shey you dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you

Wetin be that
Nothing I can't do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole

Wetin be that
Nothing I can't do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

What you wanna do girl
Where you wan go
'Cos anywhere you go, girl
I go follow go
'Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that's the reason they be hating on you, who are those
Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest

Baby shey you dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you

Joe, Joe, Joeboy 'pon dat!
Oxygen mix

SOURCE

https://www.azlyrics.com/lyrics/joeboy/baby.html

https://www.google.com/url?sa=t&source=web&rct=j&url=https://m.youtube.com/watch%3Fv%3Dpp6xej5xWfs&ved=2ahUKEwj67sWZrpH5AhWUG-wKHT1BB30QwqsBegQIZhAF&usg=AOvVaw1Z_xK_0cZWlsdWNu144aeN


▢️ 3Speak



0
0
0.000
22 comments
avatar

Awwn this is so beautiful to listen to 🀩🀩😍, I enjoyed this presentation 🀩.

0
0
0.000
avatar

All of una wey dey carry caustic guitar no just wan word! Is like na the guitar dey follow tush una voice like this oooπŸ€” I go go buy one make my voice fineπŸ˜€ You nailed it bro! Thank you for creating something unique out of that song...

0
0
0.000
avatar

Lol you should get one too ...thanks a lot bro, I'm grateful πŸ™

0
0
0.000
avatar

Congratulations @sleemfit! You have completed the following achievement on the Hive blockchain and have been rewarded with new badge(s):

You received more than 4250 upvotes.
Your next target is to reach 4500 upvotes.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

0
0
0.000
avatar

Na dis kyn voice dem dey use find babe
No wonder I never get till now.
πŸ₯²

This is a wonderful piece brother

The synergy between your voice and the harmonious sound birthed from the organised strum of the guitar is one we really can't comprehend prima facie. The bond is unique and its as if the two have been joined together to become one.

Brotherly
Carry go abeg, English don dey finish for my head πŸ˜…

3DLAmCsuTe3ba2VJAE1ZhN2oVhekeqoshg9DUnSyUd2Cnt4YtUMpZp3sDdMRGHk8BAg11PqVJjjejPx2Vpp1xAgVJJ45xL4oYbMxTA138eKwFUfxSL3xkP3tm4ctb44oFVss2xNNCBRJ2wnJ4ag3b4mzQiqEvqj (2).gif

Click the banner above to join Afri-tunes Discord Channel

0
0
0.000
avatar

Γ“mΓ³ no be small English... thanks a lot man, I appreciate πŸ™πŸ™‚

0
0
0.000
avatar

It's sleemfit doing what he does best. Okay, you know I love this.
It's a work perfectly done.

0
0
0.000
avatar

Aww thanks dearie πŸ€—...I'm grateful πŸ™

0
0
0.000
avatar

Beautiful presentation as usual...

If I have this kind voice ehn, no to go Nigerian idol remain oo πŸ˜‚πŸ˜‚

0
0
0.000
avatar

Lol thanks brother...really do appreciate
πŸ™

0
0
0.000
avatar
(Edited)

wow, nice performance with sweet voice....
one of my best song then..
be expecting my edition ... hehe

0
0
0.000
avatar

Great Music!

!1UP

You can earn passive income by delegation of tribe tokens to "The Cartel"!


Click the banner to join "The Cartel" Discord server to know more!

0
0
0.000
avatar

If Joeboy hears this cover,he would love it
Lovely voice brother

0
0
0.000
avatar

Thanks a lot bro...I'm grateful πŸ™πŸ€

0
0
0.000