RE: MUSICAL HIVE MEETUP WITH FRIENDS || @Starstrings01 on the keyboard
You are viewing a single comment's thread:
Omo, una no go like to open Hive naija music community? You guys are amazing!
E b like person no learn the lyrics well @chosenfingers @mayorkeys @heskay . hahahahaha. It's fun to do music but I guess it more interesting to love music, you guys are doing it with passion. Incredible !
0
0
0.000
Na so . We just dey rough am ni o
e go sweet if we open am but e no need, because we still fit post am into hive naija community too. making and managing a community no be easy thing.
smiles... I no even sabi sing or sabi lyrics of song well. I just dey follow tune. I no know if another person dey there wey no sabi lyrics too self.
Yeah it's amazing music is passion