League Carriage : A Freewrite


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Man City wan carry league again for where una dey, una dey here dey make noise anyhowIt's a step bruv. All the hard blocks Una put we don pass them..Wetin else you wan talk?Bragging is part of the game, abi u want mk all of us quiet so that group go boring?...uno get pointReally?

You fit talk this one? Make I dig last Months talk about your bragging?You self sleep. You no dey top again after Una suppose easy run. If we beat United tomorrow Wetin be your excuse againMouth no quiet...if u de make ur own money online mine is offline...I get more important issues Dan sleeping online⁩ himself, he mouth don quiet now. Since when he dey make noise anyhow.

I tell am that time when Liverpool dey top say, Liverpool nor dey the title race.
Endy go sit down jare



0
0
0.000
0 comments