Second Team : A Freewrite

That second team Wenger put out during cups run..lead by Vera then...I no sure we'll see such smooth games again.
E get one time vermaleen dey lead our team as top goal scorer. I think with 7-8 goals or so😄
I think the goal that even got Arsenal to seal top 4 then sef na him get am twice.
Shey Diaz wan dey fight Basey ni

He dey high ni?
Iwobi just dey one kind smooth sailing form for Fulham recently.
Na so this Coventry do comeback for semi final oooo.
Those guys dey attack like mad for the past 15 min.
Wetin eriksen come do for this kind match.
Ahmed dey bench u dey bring in Antony
E no concern me

Na make fans full scala for final I want.
Them go make business people dey waste money buy fuel to show them do nonsense and no be say their fans go turn up well to make up for the fuel o.

For say another club with fans enter final ni, I for no even botherWhy Rashford dey cry for ground?Person go dey pray for them but them go dey use their werey kick the prayers awayThese people use rope dey press Man United neck



0
0
0.000
1 comments
avatar

Congratulations @mementos89! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You received more than 30000 upvotes.
Your next target is to reach 35000 upvotes.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

0
0
0.000