Doing It Like That : A Freewrite

avatar
(Edited)

I no dey do like dat. Leave that one to your tight friend...(you know who)

I o play am with 30 naira, at least bfr December my own go don reach tiri k
When me and my blood bro use to sleep together self ehn the guy use to sleep like mad man..... I don use in head knack wall before because he accidentally hug me while sleeping.
I don't know the meaning of jarunpa in English u for understanding.

Na the penalty taker so them wan use influence say e don score plenty already.
That Jackson own dun too much abeg... E no gree celebrate with Palmer when e score the.

Na there them.no get sense.. Chelsea probably going trophyless.. Una come get someone when dey contest for golden boot.. Instead make all of una support and and even dey find assist for am.. Dem dey drag penalty.. Dem ogun idile people.



0
0
0.000
0 comments