Little Debate : A Freewrite

I see two of una dey argue na, so make we spice am up with VCShey u sef want 5min VC debate with the person wey provoke u?Why be say na those wey be say them no fit stand by wetin them talk dey always run from this VC debate?Plan what?

So, na u be the first person we go tell make e take VC debate?Can you be more careful of how you throw words around please.Let’s go back to banting with football facts now? 😄

How you have the best midfield.
And how Rodrygo is better than Vini.
Your words.

Na me dey cry. Na you still no rest.Just room to give your opinions/facts. And room to counter your opponent’s opinions/facts.

If there are questions, na only host go ask them.I predict base on Chelsea performance bfr the Everton trashing, na 2 2 or 1 1 draw them de play..and I also need them to draw that match for my boys sake 😀😀😀



0
0
0.000
0 comments