Funny Things : A Freewrite

The thing just funny πŸ˜‚

Chelsea players wey dey injury dey return to add up the available ones, United players wey dey available are going missing to injury

Then cos they both now switched positions, baba talk say Pochentino dey improve the team πŸ˜‚

Shey na west Ham wey be say since Moyes announced his departure, e just be as if they off their burning flamesUnited don dey stuck for where them dey for more than a month oWhen u see a team that is actually being improved by a coach, them no need tell u

U go see am clean clean

πŸ˜‚It's funny you didn't see the most obvious one.. Cos Declan Rice pose has not changed since he was 3 months old πŸ˜‚πŸ˜‚See how Crystal Palace rejuvenated when they got a new manager

See how them dey play now, no rush, no gidigbo, no anyhow approach

See confidence, u don't know where the goal will come from

Now, justapose that to Chelsea, take out palmer with a good defender, wetin wan remain?

Thank God for Gallagher wey don dey turn up recently

The statement just funny honestly

It took pochentino almost the entire season to know that he no suppose pair Enzo and Caicedo to get result

Wow..... What a wonderful coach

It took pochentino more than 5 or 6 games, dropping points that are supposed to be won to realize that his formation is stupid upon all the possession πŸ˜‚ (possession wey make somebody think say his team dey do well)


See ehn, I wonder how people see improvement o



0
0
0.000
0 comments